Badman Vibes Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
am that bad boy from the back end yard
when I pull up all the girls dem shout
all the fine fine ladies with the skirt and blouse
them wan blow some kush and feel alright
when I come In Its the bad man time
see that shawty just dey burst my mind
she want the bad boy with the good good vibe
she wan to sing along when the groove align
me I just dey hustle hard for my daily bread
heavy is the head they want me dead
grinding everyday na steady chase
when the thing set then I know I’m blessed
me I just Dey hustle hard for my daily bread
when the thing set I go chop am well
you Dey feel the boy cus am a badman
if you know tekpamose nobody go give am
shawty just Dey wyn am for me
see that waist roll am noni
see I get plenty money
wey I wan spray on top your body
shawty just Dey wyn am for me
see that waist roll am noni
see I get plenty money
wey I wan spray on top your body
everybody Is a new day
make we dance make we groove eh
see no sleeping on the bicycle
cus after using we go recycle
get on your feet and keep on moving
you cant go front when you are snoozing
tell that dealer make e bring bible
make we pray like we are disciples
me I just dey Hustle hard for my daily bread
heavy is the head they want me dead
grinding everyday na steady chase
when the thing set then I know am blessed
me I just Dey hustle hard for my daily bread
when the thing set I go chop am well
you Dey feel the boy cus am a badman
if you know tekpamose nobody go give am
shawty just Dey wyn am for me
see that waist roll am noni
see I get plenty money
wey I wan spray on top your body
shawty just Dey wyn am for me
see that waist roll am noni
see I get plenty money
wey I wan spray on top your body
wine wine
oh la ah
plenty money for you o
color
written by
david prestige
babatunde mathew