Hear Word (Freestyle) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
We no dey hear word, na why dem dey fear us
You no fit near us, nigga better fear us
We no dey hear word, na why dem dey fear us
When you see us come through, nigga better fear us
We no dey hear word we no dey hear word
We no dey hear word nigga better fear us
I'm way too good and I'm not even trying to show off
I'm way too sick and I think I'm bouta throw up
No need to introduce my squad, they already know us
Beating all the haters down no dey try hold us
They know I'm too tough, they know say I get strong head
This Pikin no dey hear word, this Pikin really don't care
Show me where the ojuju dey...I no dey fear
Any where you hear say trouble dey, you go find me there
We don join bad gang, we dey wear all black
We don enter secret cult better fear us sir
Na we be di children wey your mama warn you about
Better clear road when you see us, better do round about
No time to dey play, no patience, ba hakuri
Get in my way you gon lose all your teeth ba hakuri
Be repping J town and I be repping Makurdi
Watchu say? Mei ka che? Better shut up A kodi
We no dey hear word, na why dem dey fear us
We no dey hear word, nigga better fear us
We no dey hear word, na why dem dey fear us
When you see us come through, nigga better fear us
I too dey shine, to the top I just dey climb
Coz I'm steady on my grind leaving these slackers behind
Tell haters I'm not replying coz the crown's gonna be mine
You got beef? Let me grill it, spice it up and then i'll dine hoe
Why you hating on me Coz I'm such a fine girl?
See I just dey pity you, better take your time there
Better be afraid better start to dey catch fear
I fit break your head coz I really really don't care
I'm the newest wave, money is what I'm bout
Gaan Ask in the streets of Jos, I'm the one that they talk about
I make all the heads turn everytime I walk about
When the haters see me coming through they reverse at the round about
Which girl wan test me? Come forward...off shirt
Better know I'm cut throat, my bars dey like machete
Compared to me, all opposition is so ratchet
So I'm doing you a favour when I bury hatchets
You no dey hear word, na why dem dey fear us
You no dey hear word, nigga better fear us
You no dey hear word, na why dem dey fear us
You no fit near us , nigga better fear us