
Soro soro Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Say you see as e Dey go
Omoope
Me I no go let dem know
Ah Boseje
See mama tell me make I no fo
Say Oluwa na him Dey pick call
Jejely Dey move on a role call
Cause Mokan mokan ma loye kan
Ahn
Street Dey forget memories
Shaye ko my Hennessy ko nowo fun Family
Sapa no Dey friendly
Bi sapa De Omo koma seni tomari
I fit Dey do like I colo
But no
And me I know
Wetin I Dey do
Oh eh eh
Eh eh eh
Soro soro soro soro
Ani won ma soro
Dem go try give their opinion
Dem go whine you for the junction
Dem go put you all the pressure
Paddi no go gree for the tension
Cause Bile ba su ile amo
Eh ah ah eh ah
Ah eh ah
Ah eh ah
Soro soro soro soro
Ani won ma soro
Dem go try give their opinion
Dem go whine you for the junction
Dem go put you all the pressure
Paddi no go gree for the tension
Cause Bile ba su ile amo
Eh ah ah eh ah
Ah eh ah
Ah eh ah
See many things don sup
See many things dem talk
Me I no reason wetin dem talk
Cause Who God don bless no man fit Curse
Oju to ti rokun to Rosa
Their opinion no really matter
Oju to ti rokun to Rosa
Na hin make me ja kilometer
I be the nigga wey Dey steady on grind oo
Ma so feni even your shoe Dey shine Ooo
Tell nobody when everywhere is nice Ooo
Dem go chop your rice
And clean yansh ooo
Oh my nigga dem no be nigga
Puff my Cana and chop my muller
And I be hustler I no reason am
Shenk the matter dey find my Raba
Eh eh
Soro soro soro soro
Ani won ma soro
Dem go try give their opinion
Dem go whine you for the junction
Dem go put you all the pressure
Paddi no go gree for the tension
Cause Bile ba su ile amo
Eh ah ah eh ah
Ah eh ah
Ah eh ah
Soro soro soro soro
Ani won ma soro
Dem go try give their opinion
Dem go whine you for the junction
Dem go put you all the pressure
Paddi no go gree for the tension
Cause Bile ba su ile amo
Eh ah ah eh ah
Ah eh ah
Ah eh ah