
Zanga anthem Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
for the zanga,for this zanga
Han han
Mowaye wabi ni mio ma waye mi waka
The girl sabi for bed she too get this ibaka
Omo oro mi omo oro mi koma disorder
common tell your brother say i don tay for the Zang
Joro mia joro mofe koni nice night as you see me
so i no dey bomb one site, like ololade asake
shey you remember me, so live my today komalo
gbola lowo mi
I go make you normal i fit carry you one side
Some are know your value but dem wana make you
sad
i know very soon i go cross una bother
Am so sorry mommy i don take Arizona
koni da fun wan if dem say you bother me tell them
i be king you be queen for palace
rythm and blues wey dey bring my melody
Singing osupa but i be dare melody eee
hehe for the zanga ha
doing things for the zanga ha
poking everyone for the zanga ha
........
Mowaye mabi ni mio ma waye mi waka
the girl sabi for bed she too get this ibaka
omo oro mi omo oro mi koma disorder
common tell your brother say i don tay for the zanga