
Billion Dollar Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Omode ana don dey Soji
He don dey get money
I Put more energy for my hustle
I dey avoid trouble
Rain rain go away
We been on the street not today
Eni to mowe
lomo way
Moja ara mi
Mi o ni sun le
Money na money
But I want billion dollars
GLE no cost
Na me never meet
Sure maga
One big transaction
Fit to change the whole story
Omo iya mi no go lose guard
Omo iya mi ma lo sun le
Spamming lo Le she
Dating lo Le she
Id me lo Le she
I'm on my knees I pray
Wells Fargo lo Le she
Celeb lo Le she
Adura lo Le she
I'm on my knees I pray
That Billy billy
That billy billy
That billy billy dollar
Give me
That billy billy
That billy billy
That billy billy dollar
I will be living
Till is over
I'm a solder
Many power for my shoulder
Nkan ti eye ba je leye magbe fo
Fi oro le fun Awon
Abosi ko lowa info
Asese mu eye nbo an mu eye bo lapo
Won fe se collabo
Won fe se collabo
Money na money
But I want billion dollars
GLE no cost
Na me never meet sure maga
One big transaction fit to change the whole story
Omo iya mi no go lose guard
Omo iya mi ma lo sun le
Spamming lo Le she
Dating lo Le she
Id me lo Le she
I'm on my knees I pray
Wells Fargo lo Le she
Celeb lo Le she
Adura lo Le she
I'm on my knees I pray
That Billy billy
That billy billy
That billy billy dollar
Give me
That billy billy
That billy billy
That billy billy dollar
I fit to fight because of billion dollar
I no fit fight for love
Baby I'm sorry
I fit to fight because of billion dollar
But I no fit fight for love
Baby I'm sorry