Siri Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hey Siri, tell me something about my sisi, makana this girl agbawala Mmadu isi, if nah juju she dey use tell me now oh no
Hey siri, Biko tell me something about this baby ooo, makana this girl agbawala Mmadu isi ooo if nah juju she dey use I want to know ooo I want to know ooooo oooo
My baby fine, my baby tall (ahahaaa)
My baby carry wetin she carry, ahahaaa
If you see this babe I swear to God you no go believe my baby galado, okwa ije love ooooo
My mama tell me say, (my mama) make I no go marry you oyibo, (oyibo) mana just last week I met onyinyechi, Biko nwanne gwakele m ife mgame
Siri Siri, Siri abeg where my baby dey oo ooo
I get temper I dey jealous ooo since my baby leave my house I no fit relax ooo my baby galado Siri Siri, Siri abeg where my baby dey oo ooo, I get temper I dey jealous ooo since my baby leave my house I no fit relax ooo my baby galado
My baby fine, my baby tall hmmmm hmmmm
My baby carry wetin she carry, ahahaaa
If you see this babe I swear to God you no go believe my baby galado, okwa ije love ooooo
Shey you promise you go dey with me, say you no go ever leave me
Shey you say you like the way I give you chuku chuku nne Biko okwa maka chukwu, baby where you dey
Siri Siri, Siri abeg where my baby dey oo ooo
I get temper I dey jealous ooo since my baby leave my house I no fit relax ooo my baby galado Siri Siri, Siri abeg where my baby dey oo ooo, I get temper I dey jealous ooo since my baby leave my house I no fit relax ooo my baby galado
Choko choko choko choko choko my babe my babe choko Cho, ochoko cho ochokochokocho choko my baby obelecho ooo
Siri Siri, Siri abeg where my baby dey oo ooo
I get temper I dey jealous ooo since my baby leave my house I no fit relax ooo my baby galado