Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I don come again

I wan do like say I know my gage

I wan do like say I know my name

Before you call me sinner know my name

There might think say I no normal

Na my Cruise me I dey me I dey normal

I dey give am ato like say me I go plug am

Ahh odogwu bad like a short cunner

Different style we dey vibe we dey do stunner

Wahala no fit lap them no fit run am

On your mark let's go

Na who cock am

Who cock am

Tell me now

Who cock am

Na same babe say na who rock am

Na so there say the man na hookup am

Take it easy take it easy

even your girlfriend self them Dey hookup am

Yeah

Nobody wey no fit to fall for this

You no dance you wan high you Dey whine police

Me I no anywhere I dey them no Dey call police

Fuck polish shey them fit dance pocolle

Avidavi alhaji mr jazzy I dey faggy I Dey party

I Dey paste waiting them dey copy

If you no gree

Ask Mr Amadiee


Eee oboi obio obio

Pass me some kush

I wan high

Eii Eii


Shole shole fankana

Yemafisimilori emi dangbana

No dey enter me I no be moluwe

You sabi person my Gee

Me I know you well

Na so na so I go dey flow dey go oh

According to my level I dey caught my coat

Me no be 30BG but e choke dey go

On a low me dey grind on a low oh

Take a look at me

Omo lagbaja anijasofo anijakpa

Na me Dey run follow na me Dey sawaba

Sawaba na me them dey sawaba

Nobody wey no fit to fall for this

You no dance you wan high you Dey whine police

Me I no anywhere I dey them no Dey call police

Fuck polish shey them fit dance pocolle

Avidavi alhaji mr jazzy I dey faggy I Dey party

I Dey paste waiting them dey copy

If you no gree

Ask Mr Amadiee

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status