![BLESSINGS](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/27/4c98218472254a2da993d4e4d0a096d2H3000W3000_464_464.jpg)
BLESSINGS Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I live my life
I no dey please anybody
Dem wan use advice
Kill me for wetin money fit solve
My girlfriend dey hala me
Unto this money
Pick my phone call Johnson
Make we go dey faaji
I pray for grace
In everything I do
Family dey wait
Everyday by day
I pray for grace
In everything I do
Baba ba mi se
No put me for shame
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham oo
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham o
Dem don dey laugh me for street
I no fit waka
I call my friend for update
He do me yanga o
When patient too much
Man fit to mara
I wan dey happy
And that's all I desire o
I pray for grace
In everything I do
Family dey wait
Everyday by day
I pray for grace
In everything I do
Baba ba mi se
No put me for shame
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham oo
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham o