
Rara Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
My country people...Yee e iyea
Dem dey talku talku
Dem just dey perambulate..
Ararararara..hey
Eh so so story, story every year oh aii
Nepa no bring light o
Nepa no bring light o aii
Generator wan tear my ear
Generator wan tear my ear..oh oh oh
Plenty greedy man
Plenty greedy man for there oh aii
Take it throw check o
Forget na the matter
Forget about the big things
Say make we talk about the small things oh yai
Hey aye aye o
Aye o pe meji
Forget about the big things
Say make we talk about the small things oh yai
Aye aye o
Aye o pe meji oh
Rara o
Rara o yeh
Agbada Jangbaja Jagba Olagbaja
Rara o
Rara o yeh
Agbada Jangbaja Jagba Olagbaja
Oluwa wey dey bless me (Amen)
Say he go bless you too (Amen)
Bless your papa (Amen)
Bless you mama (Amen)
Oluwa wey dey bless me (Amen)
Say he go bless you too (Amen)
Bless your papa (Amen)
Bless you mama (Amen)
Se me I see you..yeh
Gbadura fun mi eh yeh
Loke loke oh
Baba Adeleke oh
International something
It's a big situation
Dem parkii our money o
Take it to other nation
Invest for your country o
Make it a better place
Spend the money for your country o
Make it a better place
Forget about the big things
Say make we talk about the small things oh yai
Hey aye aye o
Aye o pe meji
Forget about the big things
Say make we talk about the small things oh yai
Aye aye o
Aye o pe meji oh
Rara o
Rara o yeh
Agbada Jangbaja Jagba Olagbaja
Rara o
Rara o yeh
Agbada Jangbaja Jagba Olagbaja
I go obodo oyinbo
I go dey hurry to come back oh
And when I come back, I go dey hurry to go back
I no get charge o
My phone don die
No fuel for generator
Everyday situation
Pen pen pen
Pen pen pen (pen pen pen)
Pen pen pen
Pen pen pen (pen pen pen)
No no no
No no no (no)
Oh no no no
No no no (no)
My country people
Dem go talku talku
Perambulation eh eh eh
Story story o, story everyday
Selebobo on the beat
Mixmonster