Doubt Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Anikakawa
Etulo boy ye ye
Star Crown
My Head don full
My head don full
When I hear the sound of my speakers
So many hates
Many backbiting
Wey Dey come From my so called lover's
Dey say me do this
Dey say me do that
But still bad man no borther
Dem been dey wish make I fall but me stand
Me no like dem dem be my hatters
Cus I'm winning
Dem ma envy…
Criticize me….
For no reason
Uhhn
Doing everything just to hurt me
Yet am balling…
Every season…
Uhhn
Omo iya mi
Thanks for motivating…
Mi o fó
Tó rí yen
I'm on my Gucci now…
Oh my brother…
Call my dealer…
Make him come roll me another…
Make I Luth am…
Top my ginger…
Me no even send if dem dey run my matters
Oh my dealer….
Call my brothers
Make them come roll me another
Make I luth am
Top my ginger
Me no even send if dem dey run my matters
For my area dem dey doubt me
Dem don see me finish
Dem dey laugh me
Oh lord show mercy
Show mercy
Make I pick small bread
Make I Dey alright tonight…
Show mercy
Cus I'm winning
Dem ma envy…
Criticize me….
For no reason
Uhhn
Doing everything just to hurt me
Yet am balling…
Every season…
Uhhn
Omo iya mi
Thanks for motivating…
Mi o fó
Tó rí yen
I'm on my Gucci now…
Oh my brother…
Call my dealer…
Make him come roll me another…
Make I Luth am…
Top my ginger…
Me no even send if dem dey run my matters
Oh my dealer….
Call my brothers
Make them come roll me another
Make I luth am
Top my ginger
Me no even send if dem dey run my matters