
Totori Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah!!
Na so e bi
Na here I rest my case
Silvia
I believe your fantasy
Oya
Omo to jor mummy
I know you'll be my lady
Silvia, silvia
Believe your fantasy
Oya totori me eee!!!
Kilo sele
Mama don't worry eee!!!
Yeah!!
Ma ro pe emi ni owo
I will buy you anything you need
Yeah!!
Na this love
Wey dem say
Wey day make man go gaga
Na this things you dey do
Wey day make me be maga
I don't care
I don see
You dey give me assurance
From dis day
To the end
I go pay your insurance
Oya!!!
My baby talk to me
Mo ni ko soro pe lo mi
Ah!!
Omo to jor mummy
I know you'll be my lady
Silvia!!!
I believe your fantasy
I believe your honesty
Silvia!!!
I will build my world with you
I will give my all to you
Silvia!!!
Oya totori me eee!!!
Kilo sele
Mama don't worry eee!!!
Yeah!!
Ma ro pe emi ni owo
I will buy you anything you need
Yeah!!
Ask kemi
Ask chioma
You go no say I no dey lie
Switzerland, Canada
Everywhere we go fly
You take me, to your mama, to give her Nkodus
Then go there, over, to take my own kpekus
My baby talk to me
Mo ni ko soro pe lo mi
Ah!!
Omo to jor mummy
I know you'll be my lady
Silvia!!!
I believe your fantasy
I believe your honesty
Silvia!!!
I will build my world with you
I will give my all to you
Silvia!!!
Oya totori me eee!!!
Kilo sele
Mama don't worry eee!!!
Yeah!!
Ma ro pe emi ni owo
I will buy you anything you need
Yeah!!
[Omo to jor mummy
I know you'll be my lady ah]