![Which Kind Nonesense](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/11/rBEeNFf86LKAHQzlAACzwAggp98858.jpg)
Which Kind Nonesense Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2014
Lyrics
Intro
I say, I say
I say, I say
Keke, keke
Keke, keke
I say, I say, ay ay ay
I say, I say, eh eh eh
Keke, keke, eh eh eh
Keke, keke
First of all no be everybody sabi rap
And no be everybody sabi sing make we clap
Even sef some dey want kill me with vex
They form on the place like dem no fit mess
Clam down
Try a little bit to be your self
No be by force to be artist kill yourself
No go stop till all my yans will be felt
If guilty conscience catch you my guy make you vex
Some of these guys no understand the game
Some of these guys no fir handle the fame
Their bits and rhymes just dey sound the same
They from all the place omo you no get shame
True to God some MC’s just dey piss me off
Typebit production, the artist still dey talk
They spoil show for boys and still dme go dey puff
From now on men you enough is enough
You say you sabi rap
Which kain nonsense be that
You say your song tap
Which kain nonsense be that
Na you dey on top
Which kain nonsense be that
And you know wetin be hip-hop
Which kain nonsense be that
They say them sabi rap
Which kain nonsense be that
Them say thier song tap
Which kain nonsense be that
Na them dey on top
Which kain nonsense be that
Dem know wetin be hip-hop
Which kain nonsense be that
Some kain MC’s no get liver for stage
Them dey reach there they put the whole crowd for rage
Omo we’re doing more damage
Lets talk respect
Lets talk about paying homage
I don tire
To dey hear wack songs for radio
I don tire
These songs they spoil my stereo
I don tire
Some no even get better video
And dem go dey pose like baba frayo
See as omo boys they vex
You suppose understand but pepper don rest
So we no go bring the rest
Wey dey invest for their career
Selfish interest
Everybody for industry dey hold
Dey push big cars while me I still dey stroll
I don’t give a rats ass about awards
As long as say for streets they still applaud
Thank you, thank you
(Talking)
You say you sabi rap
Which kain nonsense be that
You say your song tap
Which kain nonsense be that
Na you dey on top
Which kain nonsense be that
And you know wetin be hip-hop
Which kain nonsense be that
They say them sabi rap
Which kain nonsense be that
Them say thier song tap
Which kain nonsense be that
Na them dey on top
Which kain nonsense be that
Dem know wetin be hip-hop
Which kain nonsense be that
You say you sabi rap
Which kain nonsense be that
You say your song tap
Which kain nonsense be that
Na you dey on top
Which kain nonsense be that
And you know wetin be hip-hop
Which kain nonsense be that
They say them sabi rap
Which kain nonsense be that
Them say thier song tap
Which kain nonsense be that
Na them dey on top
Which kain nonsense be that
Dem know wetin be hip-hop
Which kain nonsense be that
Outro