
Pray Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
Nelly frosh lomoyeh
Lomoyeh
Hmm lomoyeh
Afrikraft
Prosper give dem
I go on my kneels and I pray to jah bless my way
Nah only money full my head bamishe
Steady balling boy wanna feel array
Answer my prayers make I no go stray
All on jah me dey on my lane
So i keeping on rolling because life nah game
If e never set tell me what will be my gain
Masetemi niya olowo lolaye
I no fit run pass my shadow heading to the top one day e go set oooh aah
Face my fears I no send ooh your mercy never fail nah why I dey chase ooh
Because life wey we dey mabawon lowo yeh
I wan be like dangote oro oluwa ase
I turn my fears to the weapon my eyes see shege melo mofeso aah
Life show me worst but I stand strong
I got nobody mose tatan aah
Very soon I go travel over sea
One man for himself wonni felomi semi aah
The story long but i dey pray for all my needs
It’s not easy out there baba bless my all my gees
We all dey chase we seeking for the big bag
If no be God and mom I for don die aah
Life show me shege but no long cap
Eyes don see many things I must chop life
Jehova sigh your light on me
Life goes on I will surely win
The road no good but no pity me
Evidence go full ground tobadi season me
Elijah Elijah Elijah oooh aah any disappointment jeki wonwa bigba aah jeki wonwa bigba aah jeki wonwa bigba
I turn my fears to the weapon my eyes see shege melo mofeso aah
Life show me worst but I stand strong
I got nobody mose tatan aah
Very soon I go travel over sea
One man for himself wonni felomi semi aah
The story long but i dey pray for all my needs
It’s not easy out there baba bless my all my gees
I turn my fears to the weapon my eyes see shege melo mofeso aah
Life show me worst but I stand strong
I got nobody mose tatan aah
Very soon I go travel over sea
One man for himself wonni felomi semi aah
The story long but i dey pray for all my needs
It’s not easy out there baba bless my all my gees
Prosper give dem!!!