Thicktalk Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
My engine na Tesla
No go taste am
No be regular German
My Ip Dey for Texas
Aunty Esther
If I call you make you answer
I no Dey gym like bouncer
Cuz who get money
Get power
We're just getting started Boshe nlo
Oya come back no day run
I adore her dollar pour
Oti ni ninu gbera tan
We meet for TikTok
Omo to Shan
Body opor
Give her one shot Oya blow drop
She too form form
Say she no love
When I come Kpo
See she don fall
Oya stand up
Timoti kpana
Timoti kana
My baby gather
Me I be baba
She too like marijuana
And loud from Canada
Ekeite calabar
Send your aza
Make wire
Ayewada
Omo no time
Oya balance
Chiamaka
Akachanwa
Chukwunaza
Ezioboego
Obi Cubana
As I turn rich
I dey smoke up
As I roll up
Is a big one Oya burn up
She drip O2 I dey ketu
But the London girls
Them won link up is a big one
We meet for TikTok
Omo to Shan
Body opor
Give her one shot Oya blow drop
She too form form
Say she no love
When I come Kpo
See she don fall
Oya stand up