Na Who Be You Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Intro:
niyra dey oo
Kilode oo
Na who be you?
Na who? Na who
Every day they call me hunny
They dey my line they just de worry
Come around I'll give you money
Anything to get u horny
And who be you
And who be you
Na who be u
And who and who?
Every man just wanna do me
I'm tired all of them dey worry
Niyra dey she in my body
Take me out and spending money
Na who be u
And who and who
And you and you
Na who be you
Kilode oo
In my brain oo
Make them say oo.
In my lane oo
Every day they call me hunny
They make me wanna spend their money
All the boys dem getting horny
Get in line and spend their money
Kilode oo
In my brain oo
Me no ordinary girl wey you fit play games
Make me say I go go insane
Wipe my eyes
I go dry my eyes
Wipe my eyes and you gone in time
Me no ordinary girl wey you fit play games make me say I go go insane
Wipe my eyes me go dry my eyes
Wipe my eyes and you lost in time
Kilode oo, in my brain oo
Na who ne you
Say who be you
Na who and who
Say who be you
Kilode oo
In my brain oo