Narco Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Koko samba mo mu Pelu Efeye ti mi o fi da o
O so po ma gbemidebe lemi gan o ba gba o
Ranti mo so fun e wipé ko fija fonija o
Bere mi lowo kudi to salo si America
Me I no be Dundee if no be konji
Happiness Dey ta ti wanbi
As you Dey look me like zombie
Augmentation not allowed
My head Dey hot but my neck Dey cold
Vvs on my cross for the holiness
As I see that yansh I see confidence
Omo no pretense I no wan pretend
O ni mo gbe oun lo Paris mo ni iro ni o pa
O ni ki fun oun ni molly ka jo lo continental
O tun so fun security ko ba n ra koko samba
On God I be rocking her body Front right left back & center
O ni Myde you Dey nack oo you Dey nack o
You Dey nack oo eh you Dey nack o
For the back o for the back o
For the back o eh for the back o
You Dey nack oo you Dey nack o
You Dey nack oo eh you Dey nack o
For the back o for the back o
For the back o eh for the back o
If you be redflag I go be bull and I go nack you akpako (on God)
Enemies wan Dey binu make dem pack o
Who be that werey wey dey yarn wey dey cap o
Olorun ma je ka rogun agbako
Na wizzle do the beat wey dey nack o
If you like no go shine your eyes o
But no be me wey go talk wey go cast o
These days in lagos na only God go save us
I don tire
You wan be rich and famous dem don dey start to hate us but I no para
Even if dem no rate us make dem dey castigate us see no yawa
Ija okoto meji ki ileke ma jo lo ma jo dada
O ni Myde you Dey nack oo you Dey nack o
You Dey nack oo eh you Dey nack o
For the back o for the back o
For the back o eh for the back o
You Dey nack oo you Dey nack o
You Dey nack oo eh you Dey nack o
For the back o for the back o
For the back o eh for the back o
O ni Myde you Dey nack oo you Dey nack o
You Dey nack oo eh you Dey nack o
For the back o for the back o
For the back o eh for the back o
you Dey nack oo you Dey nack o
You Dey nack oo eh you Dey nack o
For the back o for the back o
For the back o eh for the back o
Ehh we just dey jonze for studio o
Let's go turn my shit on