![If Not For You](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/12/105a2348e0ea46e68a6db4ecbff2557dH3000W3000_464_464.jpg)
If Not For You Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Ofego
O to the F to the E to the G to the O
I give it all
To you
My maker
I give it all
To you
My maker
If not
For you
Wetin I for
Become
If not
For you
Wetin I for
Become
Wetin I for
Become
If not
For you
Wetin I for
Become
If not
For you
Nowadays I dey
Reminisce
About my past life
Wey people call me
Hopeless
You changed my story
You rewrote it for me
I give it all
To you
My maker
I give it all
To you
My maker
If not
For you
Wetin I for
Become
If not
For you
Wetin I for
Become
Wetin I for
Become
If not
For you
Wetin I for
Become
If not
For you
If not for You
Ofego
O to the F to the E to the G to the O