
Put Body ft. Dele Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Pressure make me want to run away
I no fit do wetin no go pay
If you no go settle all my bills
Then we no go fit to see today
Tell amina make she bring the booty come my table
Doguju kala e go spray
If you put body
You go know say money get e mate
Port harcourt city na the base
Naija boy phcity flows
I know guns but I keep it on a low
Say my money getting old
Then we go and break the law
No time for this ngwongwo
We just want to have some fun
Feel the moey coming
Biko mi ngwangwa
If you need this music money
You go chop banga
Soup and starch it
They hate it but they cannot touch it
Seems like this christmas there's no santa
Can we share the fun just like fanta
Call kanzi make him play guitar
Omo no go put body o
Put body
Put body o
Put body
If you do like this
You see like that
Go like that
Nwa what is it
Omo no go put body o
Put body
Put body o
Put body
If you do like this
You see like that
Go like that
Nwa what is it
We run the game no be play o
No go dey do like say you no day gree
Coz my men go do like ihe ike ooo
You come for the girls and we come for the money
Our target e no be thesame o
Jump on the beat
Make I jump on the beat
You go see say I chop am like semo
Military with the camo
Abegi don't like who no get the memo
Shutting down nobody murmur
The money long make we pull up in a limo
Plenty pressures man day face
Mind no dey then hide your face
We no come look uche face
My manchi day calculate
Your sister day fornicate
You day ig judging kate
Been a while but worth the wait
Still delay but never late
Omo no go put body o
Put body
Put body o
Put body
If you do like this
You see like that
Go like that
Nwa what is it
Omo no go put body o
Put body
Put body o
Put body
If you do like this
You see like that
Go like that
Nwa what is it
Pressure make me want to run away
I no fit do wetin no go pay
If you no go settle all my bills
Then we no go fit to see today
Tell amina make she bring the booty come my table
Doguju kala e go spray
If you put body
You go know say money get e mate
Port harcourt city na the base
Naija boy phcity flows
I know guns but I keep it on a low
Say my money getting old
Then we go and break the law
No time for this ngwongwo
We just want to have some fun
Feel the moey coming
Biko mi ngwangwa
If you need this music money
You go chop banga
Soup and starch it
They hate it but they cannot touch it
Seems like this christmas there's no santa
Can we share the fun just like fanta
Call kanzi make him play guitar