Kele Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Kele - Stev East
...
...............
...............
OMonge for your matter I gat the base
I gat the scru scru upon your waist
I want u right now today today
Cos I no fit take ur ikebe play
Jeka-malo no time to delay
U get proof no need DNA
Roll one smoke make I dey feel highrey
Cos E be only you wey I go fit carry
Oh noo
Na who tell dem say we need their opinion
Make dem Leave am like that
Me my Kele dey western union
For my matter make nobody put confusion
Make dem leave am like that
Mae dem leave am like that, oh nooo
Everyday we cash out
We can’t shout
We puff pass
We blow barz
We chop chaw
With No jazz
We Dey thank Jah
We dey thank Jah
She carry me travel go where I no know
Anorld swaziniger you be commando
Sheibi na real life Abi na kolos
My seniorita no be ojoro
She still dey fire
She no dey tire
Whenever you smile I go rewind you
Girl I no fit dey whyne you
Kamalo make I sign you
Na who tell dem say we need their opinion
Make dem Leave am like that
Me my Kele dey western union
For my matter make nobody put confusion
Make dem leave am like that
Mae dem leave am like that, oh nooo
Everyday we cash out
We can’t shout
We puff pass
We blow barz
We chop chaw
With No jazz
We thank Jah
We dey thank Jah