Pestle & Mortar Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
(Mazy got 'em Bangers)
Oshe see me as I dey now
No fit talk no fit dare man
No, I no dey shake hand
With frenimies, with fakers
Sexy gelle go dey shake am
For de boy dem dey hate on
Me I no dey send dem
Gbe body make I gauge am
Make you no trabaye (hey)
Padi me, up de pace (hey)
If you like misbehave (hey)
Skele and whine your waist
Man ah dare me, cah man not up
Make dem near me, a man go crawl
No fit gbe me, cause God done talk
Make I blaze dem away, slumber
Make dem near me, a man go fall
Man wey dare me, na man wey lost
We go blaze dem away proper
We dey blaze dem with de lamba
E dey mad am (hey)
E dey shak am (hey)
E dey bang am (hey)
Pestle, Mortar (hey)
Spend de Pound ah (hey)
Spend de Dollar (hey)
Big maga (hey)
Big baller (hey)
Dem ah say man too flashy
She dey eye de Versace
Nother one want to fancy
I tell am make she fashi
Dem dey check de palazzo
Dem dey feel de pilolo
Skele like ajekpako
Everybody go down low
We done tay for hustle
Back in the day, no better shoe
We done find de puzzle
Back in the day, trouble to trouble
But now e no fit be palava (hey)
Baby want ride okada (hey)
Baby want jangolova (hey)
Na so I stand like soldier (hey)
Man ah dare me, cah man not up
Make dem near me, a man go crawl
No fit gbe me, cause God done talk
Make I blaze dem away, slumber
Make dem near me, a man go fall
Man wey dare me, na man wey lost
We go blaze dem away proper
We dey blaze dem with de lamba
E dey mad am (hey)
E dey shak am (hey)
E dey bang am (hey)
Pestle, Mortar (hey)
Spend de Pound ah (hey)
Spend de Dollar (hey)
Big maga (hey)
Big baller (hey)
Shake am
Sexy gelle go dey shake am
Shake am
Go dey shake am
Shake am
Sexy gelle go dey shake am