Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

Winner - Rhollex Nills

...

Kpey-Salama-hood

Your favorite Boi Bhone on da beatz

Rho -llex

Make dem no tell you sey ebi easy for Man I talk ‘bout dreams but e never dey bed

We hustle str33t but we never dey get

Jah Jah bless cos I want be the best

Make dem no tell you sey ebi easy for here

Man I talk ‘bout dreams but e never dey bed

We dey hustle for str33t but we never dey get

Jah Jah bless me cos I want be the best


Win Win, Win Win, Win Win Win

Jah Jah bless me I want be the best

Win Win, Win Win, Win Win Win

Oluwa bless me I want be the best

God bless me I’m a Ghana man

Blow like a dynamite

Download the blessings even if e dey Cana

This is me not another man Eei

L-i-f-e life just dey F me

If you never wanna see me shine you go hail me

The God I dey serve ebi guy e no dey fail me

Nye mawu do nuse kitikata no dey fail

Me I just want jiggy me I just want para

Money money money we dey search

If we no get am the journey go endless

We lef home to feed home go be senseless

Everyday on the Str33t

Never dull on the beat

Everything we want do am to the success

On the str33t where we started

Nobody ever gave us bread that was buttered

But I was promise mama sey my dreams are not shuttered (shattered)

Jah Jah bless me make i Gbey body

Bless my guys make we throw money

So so wahala if you no make money

Make I blow I no go see body

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status