Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I get plenty boys for my corner

Them fit to bundle you

(them fit to bundle you)

Them no dey carry gun

But if you enter

Them go rough handle you

(them go rough handle you)

Na me be the bale for the

Community before you go cross oh

Egbon you go settle me

And if your banni waka style

Dey wound my pons oh

I swear to God she go follow me


Shaki shaki bala oh

Wetin dey your waist pass fire oh

If I dey feel headache

Na my pana oh

And everyday we go

Block for cubana oh

Manna get sweet mouth

Gbemi sugar oh

Dem ma think say me

Get babalawo

Nor forget say life nor balance

So I go take

From this oh that oh

Make I ball out


Where the men dey oh

Kpana dey oh

Shayo dey when the banni shake

Where the men dey oh

Kpana dey oh

Shayo dey when the banni shake

And if you wan cause yawa oh

We go cause yawa oh

Cause yawa dey body

We nor dey hear shanu mi

We dey jeko simi

Jeko si bè


Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body like tattoo

Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body

Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body like tattoo

Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body


Nor dey come dey show me love

For my back oh

You dey stab me

Leave me make I flex my life

I nor borrow money carry banni

Fileke jo

Ma fileke jo

Jo jo

Amaka jo

Ma fileke só

So so so

Fileke jo

Ma fileke jo

Jo jo

Amaka jo

Ma fileke só

So so so

Fileke jo

Ma fileke jo

Jo jo

Amaka jo

Ma fileke só

So so so

Fileke jo

Ma fileke jo

Jo jo

Amaka jo

Ma fileke só

So so so


Where the men dey oh

Kpana dey oh

Shayo dey when the banni shake

Where the men dey oh

Kpana dey oh

Shayo dey when the banni shake

And if you wan cause yawa oh

We go cause yawa oh

Cause yawa dey body

We nor dey hear shanu mi

We dey jeko simi

Jeko si bè


Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body like tattoo

Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body

Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body like tattoo

Cause yawa oh

Cause yawa oh

Cause yawa dey body

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status