Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Time of the month don come again

Nah normal thing

No need to shame

Stand gidigba no need to shy

No need to cry

Put your head up high


Fatima na pikin

Wey just turn 13

She dey like to Jolly

With friends n family

All of a sudden she say mummy

Come and see something

I dont know why I feel ashamed

Why is this happening to me


Ololo Ololo

On your marks and here we go

E don dey come. e don dey flow

Tell somebody nah normal something

I don't need to check my back o

Cos i know say you get my back o

i just need your understanding

And everything will be alright


Ooh o ooh

To be woman no be one day work

Ooh o ooh

Superwoman I dey for you o

Ooh o ooh

To be woman no be small thing o

You get the power

Match am dey go


Time of the month don come again

Nah normal thing

No need to shame

Stand gidigba no need to shy

No need to cry

Put your head up high


Baby baby my lover my love o

I know say my hormones dey

mess up oh sometimes

I just need you to understand

say no be me do am o

This one pass my hand o


Even if I cook, you no go chop

You no go wan stay inside dormot

Why you dey give me joy

Because of the time of month


Anytime I see you, You go smile

Cuz e day take a while

You supposed to love me

Every time of the month


Ooh o ooh

To be woman no be one day work

Ooh o ooh

Superwoman I dey for you o

Ooh o ooh

To be woman no be small thing o

You get the power

Match am dey go


Time of the month don come again

Nah normal thing

No need to shame

Stand gidigba no need to shy

No need to cry

Put your head up high


For my mind many things for my mind

I shine my teeth but i no dey smile at all

Many things just dey cross my mind

Oh boy I'm feeling pain Inside


Anytime my people for work dem notice

Dey go tell me super story

When I tell oga how I'm feeling

He say push the pain aside


Ooh o ooh

To be woman no be one day work

Ooh o ooh

Superwoman I dey for you o

Ooh o ooh

To be woman no be small thing o

You get the power

Match am dey go


Ololo

On your marks and here we go

E don dey come. e don dey flow

Tell somebody nah normal something

I don't need to check my back o

Superwoman

i just need your understanding


Time of the month don come again

Nah normal thing

No need to shame

Stand gidigba no need to shy

No need to cry

Put your head up high

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status