Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hello

Timi

How far nah my guy

Today nah weekend o

Call all the girls

Make them pull up

I don cash out aje

I no fit lie you

We outside


Tonight I dey club

I don get money

So I want to ball

Make I carry two Azul

Make I bob

Oh ho oo love

I no dey love

I just want flex

I no want stress

Oh no no I no dey love


Two kele for my corridor

Dem dey knock on my own door

My guy say make I lock up

As a sharp guy me I go

Cause I no dull

I no fit to concentrate concentrate

This baka wey you carry

Go dey cause gobe

Oh baby talk to me

Make I no delay

Make you tell me the amount

Make I pay the bills


Cause I dey hot

I dey hot

Cause I dey hot

Hmm hmm hmm

Cause I dey hot

Ah I dey hot


Part two


Money boku for my wheelbarrows

Nah me get am

Me I no borrow

You want some

Come have some

I don tire for the owl sorrows

Oh wiee

Plenty plenty Hennessy

For the table my darling

Up to the zone now


Two kele for my corridor

Dem dey knock on my own door

My guy say make I lock up

As a sharp guy me I go

Cause I no dull

I no fit to concentrate concentrate

This baka wey you carry

Go dey cause gobe

Oh baby talk to me

Make I no delay

Make you tell me the amount

Make I pay the bills


Cause I dey hot

I dey hot

Cause I dey hot

Hmm hmm hmm

Cause I dey hot

Ah I dey hot


Let's go

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status