Gbemileke Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
If I start I no go finish
Wetin my eyes don see
I no fit talk am finish aah ahh
Them wanna see me finish
Wanna see me finish
Oluwa Lon cover mi ooh
Baba n gbebe mi ooh
Lori titi olodaa
Ni mushin oloosha
I waka come
Waka waka
Won no mi gan
Waka waka
Omo no lele
No lele
My brother man no lele
No lele
If you be hustler no sege
No sege
Cause one day wey go dey eeh
As I dey tell you say no lele
No lele
My brother man no lele
No lele
If you be hustler no sege
No sege
Cause one day wey go dey eeeh
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
I dey wish you what you wish for me
Amen
If you dey pray for me
Amen I go dey pray for you
Amen
Beg for blessings to follow you
Amen
If you wish me bad I wish you good
Amen
You do me bad or good
Amen
I go dey pray for you
Amen
Anything you do go follow you
Amen
They want to block my way
They no want make my day
They want to scatter scatter my way
But them scatter scatter their way
If no be God wey show me the way
They for dey use my matter dey play
Na so so blessing blessing everyday
And dem be worry worry everyday
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
If I start I no go finish
Wetin my eyes don see
I no fit talk am finish aah ahh
Them wanna see me finish
Wanna see me finish
Oluwa Lon cover mi ooh
Baba n gbebe mi ooh
Lori titi olodaa
Ni mushin oloosha
I waka come
Waka waka
Won no mi gan
Waka waka
Omo no lele
No lele
My brother man no lele
No lele
If you be hustler no sege
No sege
Cause one day wey go dey eeh
As I dey tell you say no lele
No lele
My brother man no lele
No lele
If you be hustler no sege
No sege
Cause one day wey go dey eeeh
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
Oluwa ti gbemileke
Oluwa ti gbemisoke eeeh
Mo na owo soke oooh
Irawo mi loke oooh
Amen
Amen
Amen
Amen
If you wish me bad I wish you good
Amen
You do me bad or good
Amen
Amen
Amen