Naija is Blessed ft. Kynq Rebel Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh Naija
The giant of Africa
Land of peace and joy
My green and white I go fly am high
Oh Naija
Land of peace and harmony
Blessed with milk and honey
I'm proud to be an African
Help me shout oh
A shout of praise oh - yeah yeah
To the African giant
Land of peace and joy
Help me shout oh
Naija dey blessed
Forget bad bele men dem just de stress
I never drink drop cup dem done de guess
When I chop last
As you see me so I just de breakfast
I de pray for Nigeria
Like VDM
I intercede for the guys for my area
Stay at home like na virus
Monday lockdown na Aba o di serious
Na God de inspire us
We de pray for our leaders but our leaders go de wind us
Dem no want make we nice up
Chop one chop two puff puff dem de guy us
This weekend I be like Wike
Live on TV telling all your secrets
But no be secret
E done cast
Everybody know say Nigeria dey blessed
Help me shout oh
A shout of praise oh - yeah yeah
To the African giant
Land of peace and joy
Help me shout oh
A shout of praise oh
To the African giant
Land of peace and harmony
Help me shout oh
A shout of praise oh
To the African giant
Land of peace and joy
Help me shout oh
Let bygones be bygones
E go shock you
Men de buy guns
Wettin happen to the state funds
Offshore like did at Okuntu when they siphoned
Off mic am Akpabio
I go yarn wotowoto Babylon if e trouble you
As e de pain dem e de sweet me
Cos I de yarn for the streets and the misfits
E don cast I might as well bust it
What's peace without justice
I de vex I just about lost it
Soro soke and use your voices
Na for X you dey noisy
But if I check INEC you no get PVC
Vote wisely make better choices
If Naija is bad it means we spoilt it
Help me shout oh
A shout of praise oh - yeah yeah
To the African giant
Land of peace and joy
Help me shout oh
A shout of praise oh
To the African giant
Land of peace and harmony
Help me shout oh
A shout of praise oh
To the African giant
Land of peace and joy
Help me shout oh