Ojo Vibes (Eko Boy) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Bundles
You wan to wine me
I no be mumu
You cannot write me
U pass okoko
U go enter dirty
Be4 u commot ojo
But that pain no Dey my eye
Kneel down and open her mouth
Leave all my problem to olowa
Oga no stress me, oga carry ur cross
Dem niggas been leave me for loud
Don't take me, A drag till I buzz
Stood alone, wen no one took my call
When u broke nobody will pick ur call
This one nah journey, we'll been there before
Say a prayer for all my nigha who fell
Big boy u Dey chop small pikin eye
Oga give small boy him money
For your mind your acting tough
Kiddo
U should move with the right once
I always move with my real once
And I see all your fake love
Never attach to no door 🚪,
one close, I move to next one
One of my bro don't like me cause
Him crush like to Dey around me
That's one thing dat he can't fix
Wen she wan brush, I Dey give toothpaste
I be Chiropractor,
Adjust her little waist
Niggas keep beefing, she has told me always ways
Try me, the brawl wont end well
Thank god 4 d progress we made each year
If she fuck up, she go commot, we tell her leave her
I Dey observe well, can tell by a glance, and see with my ear
I got wolf on street, I must know who u seeing,
You want Dey wine me
I no be mumu
You cannot write me
U pass okoko
U Must enter dirty
Be4 u commot ojo
But that pain no Dey my eye
She kneel down and open her mouth
Leave all my problem to olowa
Oga no stress me, abegi carry ur cross
my niggas been leave me for loud
I sit down, And drag till I buzz
Stand my ground
People know I am who I was
For money I got
Dos and don't
I will never turn my ass for a nigha
Every other thing, I might reconsider
At 16, i been move with gidah
That's my dawg, he a real bad nighha
My journey has been filled with L
But I'm still winning that one u know
Pray 4 drip, but we still dripping tho
Soon when I pass u will smell my whip
Nike swoosh,
Damn I look fresh in a green
Grass to grace. Men will grow like seed
Touch my sis, got commot all ur teeth
Soon will put that tattoo on my neck
But right now imma to run up the check
If she like money, Mehn put her on a desk
Make her work hard, she will come to her sense
Buy a 4 wheel, I will give back to the hood
Once the money drop, it's a really good mood
Money can't change me, cause dis is wat I do
I will pick ur girl up and take her for my shoot
She is like wen we go shopping, can I come with my friends
Can't really say if that's applicable to me
Rich cute shawty with her bad girl something
I want her close, so I bought her something
I am no broke nigha, so don't tell me stop splurging
Me and my girl
we just sit by the beach
And we light that shit
Correction
(Play recording)
She take a her a pic and she post it on gram
Play her wizzy jam
As we sipping dat lean
Put her on my bed.
Put her
Problem on hold
Happiness is a Wave it will find u again
Every man for there self
So u gas ur race
If i fall my nigga
I will Stand up again
If i fall again,
I will U Stand again
Again again
If ee reach my turn,
I go receive my call
You wen u think of d struggle
You know u Deserve to ball
A
Bad as we bad oga
We have been there before