Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2024

Lyrics

Too Much - Topzzy

...

Why e dey be like I dey wonder?

Many things dey hit me for me corner

My circle small but dem no bother

Wetin I dey see pass my power

Ooh uh ooh ooh

I know the path that I take

And I pray I don't end this way

Cause e no go funny

If I come die inside this journey

Is it for money or the fame?

Suddenly you go hear my music no dey play

All of my stuggles go be vain

Property yapa at a very early age

It's no use to me automatically

When e dey like say I work for somebody

No price no pay

Na my matter dem dey use dey play

It weighs too much

I wan pour

Got a lot of things wey I pour

This gbedu fit be my last song

Love me now or hate me more

I've been hurt by loved ones

Still e get e things I no fit talk

The pain dey hit me on a daily

And suddenly I heard I need a surgery

Wetin dem gather follow talk about

Where una dey when I dey fight for night?

I been dey work with no peace of mind

Just to change we whole matter

Now you all are balling

You look my face and tell me it's your money

We all know this is not funny

And at the end of the day dem wan lick me and dump me

But I'm at that point

I feel crazy

I feel sad

I feel boujee

I feel lonely

I feel bad

I feel lost

At the same time

It feels dark

Someone hold me

London Bridge is going down

It weighs too much

I wan pour

Got a lot of things wey I pour

This gbedu fit be my last song

Love me now or hate me more

I've been hurt by loved ones

Still e get e things I no fit talk

The pain dey hit me on a daily

And suddenly I heard I need a surgery

It weighs too much

I wan pour

Got a lot of things wey I pour

This gbedu fit be my last song

Love me now or hate me more

I've been hurt by loved ones

Still e get e things I no fit talk

The pain dey hit me on a daily

And suddenly I heard I need a surgery

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status