![Ile Aiye ft. HHS](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/08/DF/rBEeMVgZ8r2AVkA1AACn-1GW5KA250.jpg)
Ile Aiye ft. HHS Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Na true oo .
Person wey u no connect
You no go collect
I wake up one day . .
I dey think am e
I felt dem say make I no dey think am at all again oo
Dem say everything go still dey kampe
I gat to hold my self tight
Make I no go look faint
Ah we dey hustle eh
We dey hustle when the money no dey
How man go take survive
When everything don high mogbe . .
Ah
Gbagbe . . Oshi o mo 'we
Awa o w'aye alaye
Won tun so wipe
Atoshi o r' aye wa oo
Every night and day I work for money
If I get the money I dey use am do something
You gotta just dey hate l'asan
B 'eyan o l'omo oluwa l 'ole Se funni
ile aye oo . Gobe
Thing wey my eye see
You dey man dey you dey fit strong man
No no no ooo . . Mogbe
Gbogbo ohun t' oju bari
L ' afi ma p 'itan T 'oba ti d' ojo ola
Yeah yeah. .
I know my story (story)
I know my people (people)
And I get my nigga
And I differentiate them from the haters
Some dey chase dream
Some dey leave the dream
Omo boy no dey sleep
Baba l'oke no dey sleep
Kil'ode t 'en binu
T ' aba dagba, T 'aba dolowo
Haba . . Gbagbe
Oshi o mo 'we
Awa o w'aye alaye
Won tun so wipe Otoshi o r 'aye wa oo
Every night and day I work for money
If I get the money I go use am do something
You gotta just dey hate l'asan
B 'eyan o l'omo oluwa l 'ole Se funni
Ile aye oo . . Gobe
Thing wey my eye see
You dey man dey you dey fit strong man
No no no ooo mogbe
Gbogbo ohun t' oju bari
L 'afi ma p 'itan T 'oba ti d 'ojo Ola
Yeah yeah
Awa o s' ore Oshi
E o le GB 'ola lowo taye
K 'elo fun kehinde
Bawo l 'ese Mase
Ki gbogbo aye n kigbe
Ah. . Ejawo nbe
Edakun, Ero 'nu jinle
T 'eba ti ba 'luje, gbogbo wa na
L ' ajo ma gbe' gba re
(confirm!!
This Na real under ground spiritual game.
Respect to fela anikulapo kuti once more our meda effect!)
Ile aye ooo . . Gobe
Thing wey my eye see
You dey man dey you dey fit strong man
No no no ooo mogbe!
Gbogbo ohun t' oju bari
L 'afi ma p 'itan T 'oba ti d 'ojo Ola
Yeah yeah
Aru' we! Igi temi aru ' we
Eledumare ti gbemi de
Ibi t' aye sope a o lede
(oritsefemi)
Ah ah
Aru 'we! Igi temi aru 'we o
Eledumare ti gbe wa de
Ibi t' aye sope a o lede
Iyoo no no ooo
Ah . . Egbagbe Oshi o mo ' we oo
Awa o w'aye alaye
Wofi so wipe Otoshi o r 'aye wa oo
eeah . . (oritsefemi) oooo
HHS on the building
Oloun .