
SOLDIER Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yee eh eh Yeh eh eh eh
Say they call me badboi
Luminous
Mehn I've been on the road for a long time
What doesn't kill me make me stronger
Osheyi funmi brother Shoda
I be like soldier wey get gun but kolota
Watin life do me he go far
Everybody with different pattern
Real life pain no be alubosa
Edumare dakun majekin sober
Ongba lorimi ongba lorimi
Orin longba lorimi
Orin longba lorimi
Wonlo gbe igba lorimi won gberu torimi
Adura longba lorimi
Adura longba lorimi
I be that same boy wey them no too sabi
For those wey no wish me well oju atunrari
Nobody see me when I still Dey soak my garri
Kaka kin gbebon mode mate lapi
Ko le ye won
Many people think ale jeyan
Ati lewon blessings on blessings na the way up
Ongba lorimi ongba lorimi
Orin longba lorimi
Orin longba lorimi
Wonlo gbe igba lorimi won gberu torimi
Adura longba lorimi
Adura longba lorimi