
Sabali Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Sabali - Balloranking
...
……
……..
……….
…………
…………
Huhuhuhu eeeeeee
Cool patients
Huhuhuhu eeeeeeee
(Curos)
Sunset never go source you are
You still have to paid the price
No be here will dey yesterday when it’s time
You know say jah will will make things right.
Remember say no pain no gain
Na a step it is a thousand miles
Owuro lojo eni marire anything I dey do I dey think ham twiice
Sabali sabali patient x2
Zirili dream ham on the other side x2
Make them no go push you commit suicide
Papa told me not to stop wetin eye know go see
Wetin I go chop Nahin make I know feel sleep
Them never package wey them never see will know wan know wetin go sup I most follow my dreams
I get know choice i dey follow desame dream
Garri dey o god I dey for my bills
Ooh boy know come here dey whine me na the top nibo lorope otun ti fe rimiii