Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

So early morning dem dey call me for business

Na money matter been dey ginger me from onset

Been a long time I been dey street for ten years

If na wetin go cause yawa you dey find me I go japa

My niggahs from day one know say me no like wahala

Everyday I dey call on baba e be ma life saver

Many things don happen, you no go believe if I dey tell you

You don't even have a clue some kind tins wey I no fit do

Oya make I tell you some things wey dey happen for street

Them go sweep you off your feet if you no get street OT

Na why some nigg*s dey call me OG


And there's one lifestyle I'm already used to

(I'm already used to nah nah)

Make money chop good life

I no Dey find trouble

(I no Dey find trouble yeh yeh)

Cus ariwo ko ni music

I just wanna feel cool

If I say I'm grateful it's understatement for

me

(Understatement for me yehh)

Cus many jam agbako on their way to succeed

(On their way to success yeahh)

RIP to the lost souls

God forgive all their sins


Getting rich is the goal

I no Dey do dirty parol

I stand fit on my toes

Steady working ki lo kan boss

Me I sit on a throne

Me I be one man mopol

Obstacles frenemies too plenty for my way

From gras to grace almighty carry me trabaye

No time for two much talk

No time to shalaye

Oluwa ti mo gb'o kan le

Lo ma bami she


Baba loke many things don sup

I still dey pray make e work

Steady going nonstop

I dey my lane having fun

Very soon we go ball

We no go stop till we get to the top

(Till we get to the top)


And there's one lifestyle I'm already used to

Make money chop good life

I no Dey find trouble

Cus ariwo ko ni music

I just wanna feel cool

If I say I'm grateful it's understatement for me

Cus many jam agbako on their way to succeed

RIP to the lost souls

God forgive all their sins



Getting rich is the goal

I no Dey do dirty parol

I stand fit on my toes

Steady working ki lo kan boss

Me I sit on a throne

Me I be one man mopol

Obstacles frenemies too plenty for my way

From gras to grace almighty carry me trabaye

No time for two much talk

No time to shalaye

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status