Jelo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
(Butty on the beat)
Ah ah ye yeah
Huh huh huh huh yeah
Agege boy don come again
Sabi boy wey dey burst their brain
Na my Gbedu wey dey make dem craze
So when dem see me demma holla Oyi eh
Omo ologo mo n sako lo
Dem strike like Asuu but we Dey call off
We no Dey look face we Dey stand for front
So bad energy we go wipe comot
So If you Dey for me
I go Dey for you
And if you like Wahala me I love am too
Omo olope mo tin Jelo eh eh
Wan ti n Pofo
Ninu Bentley mo fe gazo
Mo ko fe Ma sako
So Awe tin ba Jelo
Ti n ba ra Bentley mi o payan
Mo fe jaye mi mo moyan
Ninu Ferrari Jekalo
ye So damo ?
Omo bi ninety for my parlor
Iya jemi kin to de yan
Awon to demi loma se won
So Awe tin ba Jelo
Ti n ba ra Bentley mi o payan
Mo fe jaye mi mo moyan
Ninu Ferrari Jekalo
Ye So damo ?
Omo bi ninety for my parlor
Iya jemi kin to de yan
Awon to demi loma se won
If you no like my vibe
Brother man na your problem
Cause when I Dey face my yawa eh eh
By myself I Dey solve them
So you can't kill my shine
Cause you don't match my ginger
Naija no be USA so I don't need your picker
If you Dey for me
I go Dey for you o
And if you like Wahala me I love am too o
Omo olope mo tin Jelo
Wan ti n Pofo
Ninu Bentley mo fe gazo
Mo ko fe Ma sako
So Awe tin ba Jelo
Ti n ba ra Bentley mi o payan
Mo fe jaye mi mo moyan
Ninu Ferrari Jekalo
Ye Le le le So damo ?
Omo bi ninety for my parlor
Iya jemi kin to de yan
Awon to demi loma se won
(Michimichilatoiyooo… )
(FJB on the mix)