
My country Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh oh
Happy BOY
Atchi atchi atchi
Awu
Beam
All the party na same o
All their story na same thing
All the level na same o
All the campaign na same thing
Won tun ti de
Won fe wo le eh
All the story na same o
Tan ba ti de
E sare wo le eh
All their campaign na same thing
(Ah awu who carry that money na )
(Na snake Na gorilla you hear am )
Tori
For my country dem dey suffer
Independence na wahala
For several years we dey suffer o
Joro jara joro
Dem go start to pariwo
Politicians dagbada
Awon masses faraya
If you try to say the truth
Dem go lock you for prison
Ah shior
Eri aye bi
Shior
All the party na same o
All their story na same thing
All the level na same o
All the campaign na same thing
Won tun ti de
Won fe wo le eh
All the story na same o
Tan ba ti de
E sare wo le eh
All their campaign na same thing
(Ah awu who carry that money na)
(Na snake Na gorilla you hear am)
Tori
Arise o come to my patriots
Nigeria call you must to obey o
Kosi owo kosi ishe
Aya n be Nile
Omo n be nile
Ki la ma ti shey
Economy na subtraction
Transformation no for future
The transmission na omission
Our widows omo dem no chop o o
I pledge to my country
To be faithful and honest
For naija koribe o
Na the money be problem
Independence dan tey
But na we still dey suffer o
Nobody go help you o
You better hustle for yourself o
Dem forget say dem self go DIE
If you no talk you self go DIE
If you talk self you self go DIE o
Ati Huasa Youruba wa pelu Igbo
Ka so owo opo
You see Naija na our country
E must not spoil o o o
All the party na same o
All their story na same thing
All the level na same o
All the campaign na same thing
Won tun ti de
Won fe wo le eh
All the story na same o
Tan ba ti de
E sare wo le eh
All their campaign na same thing
(Ah awu who carry that money na)
(Na snake Na gorilla you hear am)
Tori
Sare Sare Sare
Shegzman on the mix