![Gbemidebe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/06/47f9f3c8e1dc430b953036821768ced1H3000W3000_464_464.jpg)
Gbemidebe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
E Dey pain them
See my God don Dey shame dem
All the water for dem eye
E go dey there
No be chaise
We Dey shine.
Make dem dey there
Gbemidebe
Put am for them body
Gbemidebe
Two set of Banny dey find me send a jpeg
dem been wan cast me
Dey follow the son of Abel
You Dey dare me..
No Dey whine me
Clearly..
See the past cannot prevent me
Fear me…
Make them near me
Deadly…
God don Dey provide for my daily
Bread mi..
They keep capping
God move keeping me strong
Dey can't distract me
If I never wrong you before
You no fit stop me
But as give back to the game
May God protect me
I'm Choko
Go harder
No stop abeg
You see johovah
Na em go wipe your tears
Dey might be long nights
Buh we no foh abeg
Go harder
No stop abeg
Testimony
Person
Dem still dey test the glory
Vex me
Hey sexy bunny
Shey you see the boy don dey
Press the money
E Dey play e Dey show
E Dey enter
Dem dey feel am for dem soul
Dem dey mental
Na gbedu we dey give dem coolu temper
Light no dey off for this side
No be nepa
Check am
Padi make you no worry
No hurry
Those wey dey go funny
A slow falling
sunrise is soon coming
A new morning
The Small wey I do for you
Do for me
standing on my business
Man ah try to get my pay
Why you're hating
Hope you see another day
Say, dem be dey find me
I don dey bomb since Saturday
Ain't never plan on quitting
Man ah try another day
Ah ah ah
Go harder
No stop abeg
You see johovah
Na em go wipe your tears
Dey might be long nights
Buh e go pass abeg
Go harder
No stop abeg