Time ft. Bubby Tee Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
…
Bubby leleyii
Paulino oh
Oh lord bless Hustle cause still dey struggle
And still dey shuffle oo
Me I still dey wait for my day me I won jubilate
And I won dey fortunate
Everyday I pray for the fame make I no work in vain
And I still Dey baffle oo
O lord I pray come my way cause I get enemies
Me I won dey battle
(battle eeh)
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
I Dey wait for time same time ko si curry
Abi iru ori wo gan la ti Kori
Ko di gba ta ba we oshe pelu kon kon kato bori
So I stay on my grind ,I no send anybody
Eni ba kowo dele ni daddy ma ki thank you
So Waytin I Dey think don dey pass my IQ
Koye ki baba mi jeya ke mi no tun je'nbe
Mio fe bawon to shin baba torie mo she Bebe
Me I no go gree tori ojuboro o gbo mo Karnel
When my Glory Shine o sure pe o ma ba mi kale o
Kole buru titi ki Radionic ma lo panel
Left home to feed home tori owo mo she sa le oo
Ko she eni ba Kawe ni ka ni bata ma du kokoka
Ati bawon ko feelin koda a tun bawon rokota
Nah everyday of my life mo fin sare koleda
Mio fe bawon wo toroje Kaye ma ni wo bosheda
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
Asiko laye yi
We grind Daily
Ni bi ta ba de yii
Fire like fadeyi
We grind Daily
Ka le gba de iyi
Na everyday me I dey plan to grow up
To be a man is not a day job
Even all my niggas oti su won
This sufferness e don dey too much
If e sup for me will let you know
Eleda mi ma ja re su oo
To make no be by my muscle oo
Na by God grace so you must to you know
Even if sugar sweet pass salt no be for soup
This one life I no come loose
Only greatensss me I go choose
Success wey go loud Hulabalu
Even if sugar sweet pass salt no be for soup
(No be for soup)
This one life I no come loose
Only greatensss me I go choose
Success wey go loud Hulabalu
Asiko laye laye laye ee
We Dey grind on a daily daily
Hmm hmm hmmm