![Yolo](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/03/265aececcba74fcc825c7af961e28a92H3000W3000_464_464.jpg)
Yolo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
For the bag I dey search
Make dem no see me finish make I no carry last
For the bag I dey search
I go work e go be, e go set o
Na time e to take
No holiday for my grind o
Man must survive
So many things wey my eyes don see
So many place wey I still won go
E never set but e sure for me
I go make am Omo e sure for me
I be hard guy but I dey cry inside
Family dey call and i ghat to pick their call
If no be billing omo na something don xup o
If no be billing Omo na something don xup
Shebi na my grind
Na my life
Yes I know
Say na time
And me I no rush but I no wait
If you don suffer you go relate
See I'm married to the grind
Me I carry my cross
Go to class make I no carry my course
Orire ko fero
Obeje laye yi kosero
Na time e go take i to dey alright
Gimme Kush make I light ganja
Success comes with a little drama
So many enemies you don't know you have
But kilo kan mi with dem say dem say
Make money for my mummy sake
Guide me lord make I no do mistake
Cuz this life nobody really care
Bless me lord for my mummy sake
Who don die no fii go price white benz
Remember nobody dey for me
And if yawa gas na na me go sort myself
Life na yolo o
Life na yolo padi mi
Life na yolo yolo yooloo
Life na yolo o
Life na yolo o
Life na yolo padi mi
Life na yolo yolo yooloo
Life na yolo o
I don try I don grind
For the zanga I don hustle like a taliban
No retreat no deny
Success is trial
No be lie I don try
I don try I don grind
For the zanga I don hustle like a taliban
No retreat no deny
Success is trial
I don try no be lie
Alhamdullahi
Shami o
Tori paye kan lowa
Komope shati gba dollar
Kaye mase damumi
Shami o
Tori paye kan lowa
Komope shati gba dollar
Kaye mase damumi
Alhamdullahi
Life na yolo o
Life na yolo o