Padi ft. Mailervibes Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Me I love my brother
Me keep 100 for yah
Shebi you know say me I gat you for life
Me no fit let anyone stab you for back
Imma fine boy
Imma star boy
Imma bad boy
I Dey carry heavy load
I Dey poly
I Dey smoke weed
I Dey jonzing
And I'm making heavy dough
Oh me brother
You remember
For the trenches
We Dey play setting post
Lola satti
Aoni wale
We go debe
Ama mu oke seh
Me I love my brother
Me keep it 100 for yah
Shebi you know say me I gat you for life
Me no fit let anyone stab you for back
I love my brother
Me keep it 100 for yah
Shebi you know say me I gat you for life
Me no fit let anyone stab you for back
Stab you for back
Toba lowo mape Padi e lole
Mape Padi e lole e
Matoju Padi e mole e
Padi e mole ahhn
Toba lowo mape Padi e lole
Mape Padi e lole e
Matoju Padi e mole e
Padi e mole ahhn
We've been jonzing
Smoking poly
With my own boys
Atun mangba setting post
Bakky Meji
Koko Merin
Ninu fridge
Girley cooking
Kamugbo o
Ore backwood
Ota update
For the lungu
Omo iyami no be so
Ati rich man
Ati poor boy
Pelu governor
One day na hin we go go
Ngbo kiwani koko ko
Shebi owo ni koko ko ooo
Don't you ever fold fold fold
Bi omode ri owo akoko fefi gbe olosho
Kiwani koko ko
Shebi owo ni koko ko ooo
Don't you ever fold fold fold
Bi omode ri owo akoko fefi gbe olosho oooo
Toba lowo mape Padi e lole
Mape Padi e lole e
Matoju Padi e mole e
Padi e mole ahhn
Toba lowo mape Padi e lole
Mape Padi e lole e
Matoju Padi e mole e
Padi e mole ahhn