Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Gobe girl this your waist na gobe

And you carry fire for your waist eeh

Na this kind girl jeka lo Le jeka lo lee

Me I get the girls wey they show the me da green light

But me I promise you say we go live large

Oh Ona labwe oya see light

You get your ac sleep fine

You do me this cause you too fine

Everyday every night you dey cook lies

You break their rules oo pay fine

Hobwochimi without me you no go survive

Me I get the gees oo

But jah be my backup

You no do again oya breakup

Carry your load oo pickup

Wetin I do you speak up

Went through alot for you to survive

You be like tailor for my face

You don disappoint

So why me go whine mouth

No Tell me what's the point


Baby your drip nice they look nice shey you know

But you dey forcup shey you know

And I no like am shey you know yea 2x

I for dey call you my Cinderella, Cinderella

But you dey drive me like vuvuvenlla oh no yea 2x


Then mikpelo hobofumibugbah

But now why you come dey wunmi bugbah

I know say me fit rough

Buh me I no go ever break your heart girl

Many many things for me mind but me I no go ever do you this kind thing

Back then mi bho ball undu galaga

I pass my neighbor no be Yamaha

Many things me I do for your bro yahaya

This love of a thing

If I seat and I think I feel weak

E be like vudoo you do me like this

E go sell if we bring out the scene

Scenes script

Monkey no fine

Mama like am like that

Money money matter starter a lot

On a broad day light you roub me this way


I for dey call you my Cinderella, Cinderella

But you dey drive me like vuvuvenlla oh no yea 2x

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status