Soh Soh Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hey, it's Nyarko vibes
Nyarko what he do
Tell me tell me what he say
Nyarko what he do
Tell me tell me what you say
Nyarko what he do
Tell me tell me what you say
You said you love me but you lied to me
Everything I did for you, all the time I had for you, I had
Energy I put in, all the energy I put it in
You still dey lie me oh, you no dey mind me oh
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
mmm agei
What you do you dey ginja me oh, ginja me oh ginja me oh
It dey pain it dey peppeh me oh, it de peppeh
What you do you dey ginja me oh, ginja me oh ginja me oh
It dey pain it dey peppeh me oh, peppeh me oh
Weytin i no dey do for you
All of the things i did for love
Mabre gu
Mabre wuo
Is time to heal my soul
Love has blind me for so long, you don open my eyes open it up
Now you take your love away from me and you dey shock my heart
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
Ɔdiawomani
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
Agei agei agei
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
Manitinsuo
Ɔ dia wo m3 ni soh soh
mmm agei
What you do you dey ginja me oh, ginja me oh ginja me oh
It dey pain it dey peppeh me oh, it de peppeh
What you do you dey ginja me oh, ginja me oh ginja me oh
It dey pain it dey peppeh me oh, peppeh me oh
What you do you dey ginja me oh, ginja me oh ginja me oh
It dey pain it dey peppeh me oh, it de peppeh
What you do you dey ginja me oh , ginja me oh ginja me oh
It dey pain it dey peppeh me oh, peppeh me oh