Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Turn up at the right time

Kayfresh lomona

They call me Swizi

Dopest Dopest


As a ghetto boy with the dreams and ambition

Coming from a place where there's no television

So me no dey join dem dey do competition

But I'm still gon' be great I don see ham for vision

But me I know say

Enu o le shey but I still dey pray make I get my pay and I still dey wait for the better days but till then I can't lose my steeze

Cause I'm fresh and dope

So I no fit stop till I get my doe

Anything wey stress me I go let ham go

Capital God Dey my back my bro

Yes I'm fresh and dope

So I no fit stop till I get my doe

Anything wey stress me I go let ham go

Capital GOD na the one I know


I swear we coming from the way from way back

No body fit to touch our steeze no never

Ajigi jigi jigi jah their father

Ajigi jigi jigi jah their father ehn ehn

No time for story telling

Make I save your time but nah mind blowing oloun

We done face plenty for the music we done get enemies oloun

And demma talk Demma yarn

Back in those days for ID them no send us oo

Demma talk Demma yarn

Back in those days for ID dem no send us oo

But we dey where we dey

No put body komase farawe

Odinaka in go legwork your brain

Fresh and dope make you write down the name

But we dey where we dey

No put body komase farawe

Odinaka in go legwork your brain

Fresh and dope make you write down the name

You go see am for your TV

Base on believe

You go hear am for your radio

Omoh you go see am for your tv

Base on believe

You go hear am

You go hear am ooo ooo


But me I know say

Enu o le shey but I still dey pray make I get my pay and I still dey wait for the better days but till then I can't lose my steeze

Cause I'm fresh and dope

So I no fit stop till I get my doe

Anything wey stress me I go let ham go

Capital GOD Dey my back my bro

Yes I'm fresh and dope

So I no fit stop till I get my doe

Anything wey stress me I go let ham go

Capital GOD na the one I know

You go see am for your TV

Base on believe

You go hear am for your radio

Omoh you go see am for your tv

Base on believe

You go hear am

You go hear am ooo ooo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status