My way (Remix) ft. MG Pablo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
My way (Remix) ft. MG Pablo - EVAGREEN
...
Me I gat to let dem know
Say gbedu no get enimy.
I don tay for grand oluwa shafumi.
I no dey stress myself I gat on my mind on monii.
umm
when tines dey go hard only jah be my
Confidence.
Perfect time una go know my
represent.
Steady graning I wan live my life
like city boy oo.
cause tonight I won flex my life with my bby,
make she dey cool me down..
Where d moni dey, only the road I go
follow.
Getting bundle oo.
I dey, I dey run my race
make nobody cum dey pressure me.
only where moni dey only the road I go follow
Getting bundle oo
O Lord open my way oo
as I dey work make I dey see the Maya
oo
me sef I like to jaiye oo
plenty owo make e cum my way.
I no fit tire oo
Steady on the road no retire oo.
Only moni dey my mind no Walhalla oo.
I go chase all dreams, steady on fire oo.
ogeni hustle for the bag no go dey play..
the gbedu dey my body you e no be today
born ready you no e no be today.
ready to pay the price wey dem pay.