Away Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:1924
Lyrics
Away - Papi
...
VERSE 1
Girl Dem tell me many bad tinz about you
Oh oh Dem telli me dat I don't deserve you....
Even ur friends say ur not perfect
But me telling Dem I don't care...eh
Am willing to perfect ur imperfection oh
Na only you I want nobodye
If u need attention I can keep you company walai ur body be like magic
E don cast its spell on me...
Cuz am loving you and not ur ebadi
I promise to stay-with-you till enternity
No mind anybody wey go tell u say I dey with charity
Ur body be like magic
E don cast a spell on me..
Cuz am loving you and not ur ebadi
CHORUS
away away
Baby don go faraway oh
If you leave yawa go dey oh
If you leave yawa go dey eh...
Dey temme...
Dat ur worse Dan Delilah
Dey way u play guys over,u strike than benzema
I no send about dat one one
Dey only care is to make u Shima
U go mother my ejima
We go name dey fine girl we go call am erima
dey fineboy we go name am benzema ah