Shayo Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2024
Lyrics
BLISTERBOY- SHAYO
VERSE 1
Nobody better pass me, cus I Dey my zone
I’m doing many things, cus I no Dey alone
I come this life to live life and something to show
(Eeh)
I just want to be on my own oh (yee)
So many things man faced on the road oo (yee eh)
And if dem ask me I don’t know (ohh yeah)
This things Dey make man to kolo woah (yeah eh)
Oh nanana
CHORUS
Shayo for my head
I can’t kill myself
Make we connect
La la la la la
Hooks
Shayo ,Shayo
Shayo for my head
(Wetin Dey make man to shayo oo)
Shayo, Shayo
Shayo for my head
VERSES ON REPEAT
Nobody better pass me, cus I Dey my zone
I’m doing many things, cus I no Dey alone
I come this life to live life and something to show
(Eeh)
I just want to be on my own oh (yee)
So many things man faced on the road oo (yee eh)
And if dem ask me I don’t know (ohh yeah)
This things Dey make man to kolo woah (yeah eh)
Oh nanana
CHORUS
Shayo for my head
I can’t kill myself
Make we connect
La la la la la
OUTRO
shayo for my head
Shayo for my head
Shayo for my head oh ……..