![Haters](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/26/80c3fbc39df648808604b741e450cc9aH3000W3000_464_464.jpg)
Haters Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Eoo
Omo Ebony
Aaa
Steven Aderinto
Too many, too many haters
Too many, too many haters
Dem dey smile when dem dey my front
When I turn dem dey stab my back
Too many, too many haters
Too many, too many haters
Dem dey smile when dem dey my front
When I turn dem dey stab my back
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu seh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
When they see me they go talk
When I do good things they go talk
Dem see me with with my girl they go talk
Whatever I do they must talk
When I do my music they go talk
When dem know I'm pissed off they go talk
I pass glory to my guys they go talk
Dem always see me in places that I'm not
Wetin their eyes no see
Na him dey go talk
Wetin their eyes no see
Na him dey go talk
Too many, too many haters
Too many, too many haters
Dem dey smile when dem dey my front
When I turn dem dey stab my back
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu seh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
When they see me they talk about me
When they see me they criticize me yeh
In di day they talk about me
In di night they criticize me yeh
When they see me they talk about me
When they see me they criticize me yeh
In di day they talk about me
In di night they criticize me yeh
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu seh
Too many, too many haters
Lobuku omo won le ri mi mu ooh
Too many, too many haters
To all of u that hate
Keep talking