Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

They call me Izzy Izzyboi yeah


Oh baby don't cry

My yoghurt

You do me plenty things when I no like

You no lie

I try to let you go

But I'm getting older

I need somebody daughter wey go born my plenty babies

No time for debating you gat chop this ground nutty


My baby fine scatter put the men on slow mo

This kind of your body spotify no fit handle

Turn around (turn around)

Bend am slowly (make them see)

My baby no be regular sisi American


Anybody temper he go falling down yakata ….

Goloyaty paralyze

Try to touchior my baby….

She get the sauce for body

The one wey give me energy

That's me Dey kolobi

Kolobi kolobi


Anybody temper he go falling down yakata ….

Goloyaty paralyze

Try to touchior my baby….

She get the sauce for body

The one wey give me energy

That's me Dey kolobi

Kolobi


Oya tell me wetin dey your mind

I don call them

Mk dem bring like twenty bullion van


Make I spray my baby

Omote wey God design.


NWA nso ma

NWA nyoma



My baby fine scatter put the men on slow mo

This kind of your body spotify no fit handle

Turn aroundy(turn around)

Bend am slowly (make them see)

Baby no be regular

Sisi Americana


Anybody temper he go falling down yakata ….

Goloyaty paralyze

Try to touchior my baby….

She get the sauce for body

The one wey give me energy

That's me Dey kolobi

Kolobi kolobi


Anybody temper he go falling down yakata ….

Goloyaty paralyze

Try to touchior my baby….

She get the sauce for body

The one wey give me energy

That's me Dey kolobi

Kolobi kolobi


They call me Izzy, Izzyboi,

Yeah oh oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status