Luxury Life Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2024
Lyrics
Luxury Life - Pyung Nash
...
Nah luxury life.. (wha you saying)
Nah luxury life me i want
Nah luxury life me i want me i know wetin i want oh
Nah why i dey hustle with red eyes see i dey para (tori mo'fe ga'ra tan)
Everything i want for life e dey expensive oh
E dey expensive ohhhhh...
Mo ti'mo..( ehh mo ti'mo)
Ati kekere mo ti'mo (eh eh mo ti'mo)
Ma lowo lo'wo mo ti'mo.. (ma lowo lo'wo)
Ma kole mo'le mo ti'mo (ma lowo lo'wo)
Mo ti'mo Mo ti'mo
Jaye jaye ni mi mo ti'mo (ma lowo lo'wo)
Ade Ori ni mi mo ti'mo (ma lowo lo'wo)
Loba loba ni mi mo ti'mo (ma lowo lo'wo)
Me i no fit settle for less ajeh (ajeh)
Me i no fit settle for less ajeh (ajeh)
Put all my blood and my sweat ajeh (ajeh)
Carry my cross by myself ajeh (ajeh)
Working smart as much as i dey pray (ajeh ajeh)
Tell baba God make e no tey
And nah soft life me i wan dey
Nah soft life me i go dey
Mo ti'mo
Been a long time i had known
Putting myself first before anyone
No fit to dey make the same mistakes anymore
Small money no dey do me anymore
Lifestyle wey i want e no cheap anymore
Hello Habibi
Make you no kizzy
It's that time of the season
Sheybe you dey see diamond VVS lo'run gan
Shey lo'ma da bi'pe mo do'run bo (yeah)
Pemi loruko fa'mi n' rugbon (yeah)
If money nah water i go swim in all
I'll be swimming all
Mo ti'mo
Ati kekere mo ti'mo
Ma lowo lo'wo mo ti'mo
Ma kole mo'le mo ti'mo
Mo ti'mo mo ti'mo
Jaye jaye ni mi mo ti'mo
Ade Ori ni mi mo ti'mo
Loba Loba ni mi mo ti'mo
Ei me i no fit settle for less ajeh
Me i no fit settle for less ajeh
Put all my blood and my sweat ajeh
Carry my cross by myself ajeh
Working smart as much as i dey pray
Tell baba God make e no tey
Nah soft life me i wan dey
Nah soft life me i go dey