BTS (behind the scenes) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
You go like hear something
GO
If I wan de follow them on Instagram
O me I fit lose my mind
Lifestyle wey we carry no be we start am
No be we start am
S/O to the OGs wey de give me pass
Awon eyan Metaverse
Gimme blueprint and showed me diagram
So we go de use am pass
Auntie madina
Lupita
She wan turn me to investor Broda Sabi nwa
Ken saro wiwa
Mr lovinda
She wan turn me to investor Broda sabi nwa
People feel hurt and let down by me
Dem de call me I no de pick
Think say I de shenk you cos of money
You don't know say depression ni
Went offline for almost a year
I know say you no calculate
If only you know wetin I de face
As my gee you'd be there for me
But I'm happy yayo
Hippy ya yo
I'm happy
Amapiano
Went offline for a while
Them de ask me how I wan grow
Hippy yayo
Hippy ya yo
I'm happy
Amapiano
See I was fighting for my life but no one knew
No one but God
If I wan de follow them on Instagram
O me I fit lose my mind
Lifestyle wey we carry no be we start am
No be we start am
S/O to the OGs wey de give me pass
Awon eyan Metaverse
Gimme blueprint and showed me diagram
So we go de use am pass
Auntie madina
Lupita
She wan turn me to investor Broda Sabi nwa
Ken saro wiwa
Mr lovinda
She wan turn me to investor Broda sabi nwa
What is the tendency
When you say love
Is it love for real, yea
When I pop up on your feed
How you feel is it love for real
My brother no shaken
I get no feeling and it's love for real
I no follow person lifestyle
Mine enough for me yeah
Everything sounds better with a headphone