Born Special (Raw) ft. Otega Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Otega kan bayii
Tega gangan ohhh
Jabert it's pelvibes on the beat
Jogbo call me the best
Among the rest
I no dey rest no contest oh
I no dey for stressing
Why demma test me
But my feelings anytime I'm ready
I'm on fire, holy boy
I'm on fire, everyday
Burning fire
Them man fi know
I'm on fire, born special
Born special
Faced a lot, back inna the days
The Boy wey mama raise
Why dem won no mi ways
Dem won run mi race
The road wey mi pave, nobody can relate
Cos bad man too brave
so call me best
Among the rest
Like extension wave
I be number 1, dem man noticed
I'm the best, I'm on the rest
Dey want me in the cage
Why dem ah vex for me way
Bami Soro wa Kila duro de
Shey bi olori re Lon duro de
To ba gba oruko mi lo ma sare Dey o
Won ma tun beri, won ma salute mio
Money gat me working on a Sunday
Knocking the gate Ama break it ohh
I don't wanna be fool at old age
Blessing pon mi way, pon mi way
call me the best
Among the rest
I no dey rest no contest oh
I no dey for stressing
Why demma test me
But my feelings anytime I'm ready
I'm on fire, holy boy
I'm on fire, everyday
Burning fire
Them man fi know
I'm on fire, born special
Born special
I'm on fire
I'm on fire
Otega kan bayii
I'm on fire boy so hot like a sun
Burning on top like a burner
Making this heat non-stop
Man I'm on fire
Your Godfather dem dey call me boss now
And I'm a king you all better crown me up now
If you dey doubt make you ask your hood
Make you check am for your hometown
Me I don shutdown
born different
Its been there don't die don been through hell
I only treat you nice
When you treat me well,
If I'm not invited
You never see me there
This fire can't kuu
This fire can't quench
Emi steady hot tin ma fi kuu
This fire can't kuu
This fire can't quench
Steadily hustling so me I can't kuu
Olohun seh
This fire can't kuu
This fire can't quench
Emi steady hot tin ma fi kuu
This fire can't kuu
It's Pel vibes