Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Okay

I be Dillo.. Jan'mo

Oya naaah


Sister Bola'nle

Show for my Crib

Girl no delay

I no fit to shalaye

Bo Shey'n gbemi trabaye

I wan be your zaddy

I want to spend you

Plenty money

I make you wake up

Inna Bugatti

And you'd roll out

In new Maserati jor


I wan make we gum body

I wan make you know person

I wan make you know something

I be sanmori wey know somebody


Some guys Dey there Dey Mara

Them say you too Dey lera

Dem say you just dey demo

Dem talk say badi O'le

Ote lo'n pa wan


Call me scooby Doo

Anything you say I go do

Na me go be zombie for you

Na me go still Dey do the doo o

Call me scooby Doo

Anything you say I go do

Na me go be zombie for you

Na me go still Dey do the doo o


You high me like gbana

Baby girl Wa kajo Mayan

Baby girl Wa kajo nonoo

Mole Tori e

Mole Tori e Nono eee

You high me like gbana

Baby girl Wa kajo Mayan

Baby girl Wa kajo nonoo

Mole Tori e

Mole Tori e Nono eee


Dem say make I shalaye

How you Dey take gbemi trabaye

Dem wan know the koko ni

Dem say Kini koko mi jor

That booty wey you carry

Na hin wan make me marry

Ibadi yen sweet me baje

I swear e sweet me baje

Baby girl e sweet me


I wan make we gum body

I wan make you know person

I wan make you know something

I be sanmori wey know somebody


Some guys Dey there Dey Mara

Them say you too Dey lera

Dem say you just dey demo

Dem talk say badi O'le

Ote lo'n pa wan


Call me scooby Doo

Anything you say I go do

Na me go be zombie for you

Na me go still Dey do the doo o

Call me scooby Doo

Anything you say I go do

Na me go be zombie for you

Na me go still Dey do the doo o


You high me like gbana

Baby girl Wa kajo Mayan

Baby girl Wa kajo nonoo

Mole Tori e

Mole Tori e Nono eee

You high me like gbana

Baby girl Wa kajo Mayan

Baby girl Wa kajo nonoo

Mole Tori e

Mole Tori e Nono eee

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status